Difference between revisions of "fine"
(→Verb) |
|||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Money wey person dey pay because e don do wetin e no suppose do. | + | * Money wey person dey pay because dem punish am because e don do wetin e no suppose do. |
− | :* {{ux|dv|Goment later reduce di '''fine''' to 1.7billion dollars. |(bbc__54496 | + | :* {{ux|dv|Goment later reduce di '''fine''' to 1.7billion dollars. |(bbc__54496, The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 23: | Line 22: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make de tell person make e pay money because e don do wetin e no suppose do. | + | * Make de tell person make e pay money as punishment because e don do wetin e no suppose do. |
− | :* {{ux|dv| If you drive for dat lane de go '''fine''' you. |( | + | :* {{ux|dv| If you drive for dat lane de go '''fine''' you. |(If you drive on that lane, you'll be fined.)}} |
− | :* {{ux|dv| E go dey show imsef for dat meeting, no be im de '''fine''' am better money. Im body never come down now? |( | + | :* {{ux|dv| E go dey show imsef for dat meeting, no be im de '''fine''' am better money. Im body never come down now? |(He was showing off at the meeting and the he was fined a lot of money. Isn't he better behaved now?)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''fine'' | * English: ''fine'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * Make person or someting | + | * Make person or someting dey catch for eye. |
− | :* {{ux|dv|Di babe too '''fine'''.|( | + | :* {{ux|dv|Di babe too '''fine'''.|(The babe is beautiful.)}} |
:* {{ux|dv|And guy dey also find babe wey '''fine'''.|(BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)}} | :* {{ux|dv|And guy dey also find babe wey '''fine'''.|(BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Di new bridge dem make '''fine''' [[well well]]. |(The new bridge they've constructed is really nice.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 11:04, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English fine
Pronunciation
- fáìn
Noun
- Money wey person dey pay because dem punish am because e don do wetin e no suppose do.
- Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars. — (bbc__54496, The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fine
Verb
- Make de tell person make e pay money as punishment because e don do wetin e no suppose do.
- If you drive for dat lane de go fine you. — (If you drive on that lane, you'll be fined.)
- E go dey show imsef for dat meeting, no be im de fine am better money. Im body never come down now? — (He was showing off at the meeting and the he was fined a lot of money. Isn't he better behaved now?)
Translation
- English: fine
Adjective
- Make person or someting dey catch for eye.
- Di babe too fine. — (The babe is beautiful.)
- And guy dey also find babe wey fine. — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)
- Di new bridge dem make fine well well. — (The new bridge they've constructed is really nice.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: beautiful, handsome, pretty