Difference between revisions of "fine"

m (Conversion script moved page Fine to fine: Converting page titles to lowercase)
 
(21 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* chop 0.59 2029, cost 0.58 453, blood 0.58 500, bread 0.57 205, drink 0.56 652, breast 0.56 213, shoe 0.56 110, bag 0.54 175, sugar 0.54 158
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English fine
+
From: English ''fine''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* fáìn
 
* fáìn
 
<sm2>Pcm-ng-fine.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fine.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-fine.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-fine.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 27
+
* Money wey person dey pay because dem punish am because e don do wetin e no suppose do.
* Frequency rank in NSC treebank: 373
+
:* {{ux|dv|Goment later reduce di '''fine''' to 1.7billion dollars. |(bbc__54496, The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)}}
* Frequency in raw corpus: 762
 
* Frequency rank in raw corpus: 455
 
  
The word is used more orally than in written texts.
+
====Synonyms====
 +
* [[levy]]
 +
====Antonyms====
 +
* [[dash]]
  
 +
====Translations====
 +
* English: ''fine''
 +
 +
===Verb===
 +
* Make de tell person make e pay money as punishment because e don do wetin e no suppose do.
 +
:* {{ux|dv| If you drive for dat lane de go '''fine''' you. |(If you drive on that lane, you'll be fined.)}}
 +
:* {{ux|dv| E go dey show imsef for dat meeting, no be im de '''fine''' am better money. Im body never come down now? |(He was showing off at the meeting and the he was fined a lot of money. Isn't he better behaved now?)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''fine''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
fine: beautiful, handsome, pretty -- Definition in Naija?
+
* Make person or someting dey catch for eye.
 
+
:* {{ux|dv|Di babe too '''fine'''.|(The babe is beautiful.)}}
 
+
:* {{ux|dv|And guy dey also find babe wey '''fine'''.|(BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv|Di new bridge dem make '''fine''' [[well well]]. |(The new bridge they've constructed is really nice.)}}
#: {{ux|dv|Di babe too '''fine'''.|no translation}}
 
# - (frequency:380)
 
#: {{ux|dv|'''Fine'''. |(ENU_23_Chizom-Talk_DG__6, Fine.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Fine'''! |(NST_cleaned__14466, __no translation__)}}
 
# det (frequency:22)
 
#: {{ux|dv|Goment later reduce di '''fine''' to 1.7billion dollars. |(bbc__54496, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''fine''' fit reach from one million to ten million naira. |(bbc__34473, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|City collect '''fine''' of ÂŁ49m for 2014 for one regulation wey dem bin no obey. |(bbc__37918, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di alternative be say dem go slam '''fine''' of N5 million on top di lecturer head. |(bbc__32990, __no translation__)}}
 
# case (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|No dat issue of '''fine''',… |(NST_cleaned__20858, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So you know as you '''fine''', me know sey me no be ugly girl, |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__129, So, you know, as you are fine I know that me I am not ugly.)}}
 
# advmod (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Ehn tell am sey I dey '''fine''' now. |(LAG_08_Austin-And-Donald_DG__72, Ehen, tell her that I am fine.)}}
 
#: {{ux|dv|But I, me con tell you sey you be very '''fine''' woman now. |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__120, But me I then told you that you are a very fine woman.)}}
 
# nsubj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|E '''fine'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__27, It's fine.)}}
 
#: {{ux|dv|Dat car '''fine'''. |(IBA_22_School-Children_DG__54, That car is fine.)}}
 
# mark (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|And guy dey also find babe wey '''fine''', |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And the guy is also looking for a girl that is fine.)}}
 
#: {{ux|dv|She just see guy wey she like, wey '''fine''', |(NST_cleaned__26768, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Mugabe, but she dey safe and '''fine'''. |(bbc__17010, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How no putting her, and no '''fine''' connect? |(JOS_26_Small-Talk_DG__162, How does not putting hers and not being beautiful connect ?)}}
 
# conj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'''Fine''', '''fine''', '''fine''', |(NST_cleaned__841, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|With di penis bleashing, people wan '''fine''' or white for everywhere and dem believe say white private part dey '''fine''' pass. |(bbc__100989, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|E dey illegal make woman dress for sake of say she wan '''fine''' for Saudi Arabia. |(bbc__44232, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|To wear makeup dey '''fine''' for face but no be chikini money dem dey use buy am, especially di big-big brands wey dey market. |(bbc__94396, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Fifa don ban Samson Siasia for life Fifa ban Caf oga for 10 years wit $500k '''fine''' |(bbc__49074, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di dead rat been dey inside di boiling pot One big Chinese restaurant don chop $190m '''fine''' afta pregnant woman see dead rat inside her soup wen she go eat dia early September. |(bbc__34035, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Scientists don test di vaccine with rat and e work '''fine''' '''fine'''. |(bbc__87219, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But ehn as ehn ehn Bernard take talk, all dat oder one wey e dey talk o true, true '''fine''', eh even di holy book still talk am sey wetin you wan give, no let right eh, left hand to know. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__68, But eh, as eh Bernard has said, all those things you are talking about is true indeed, eh even the Holy Book said that whatever you want to give, do not let right, eh left hand to know.)}}
 
# cc-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E get one morning wey I go outside, everywhere white and e '''fine'''. |(jw__11736, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Government also warn say di offence go attract '''fine''' wey no go pass Sh50,000 Kenya money or six months in prison or both '''fine'''. |(bbc__54670, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 +
====Related forms====
 +
[[fine fine]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* chop 0.59 2029, cost 0.58 453, blood 0.58 500, bread 0.57 205, drink 0.56 652, breast 0.56 213, shoe 0.56 110, bag 0.54 175, sugar 0.54 158
+
* [[set]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* chop 0.59 2029, cost 0.58 453, blood 0.58 500, bread 0.57 205, drink 0.56 652, breast 0.56 213, shoe 0.56 110, bag 0.54 175, sugar 0.54 158
+
* [[wowo]]
  
====Translations====
+
====Translations====  
 
* English: beautiful, handsome, pretty
 
* English: beautiful, handsome, pretty

Latest revision as of 11:04, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English fine

Pronunciation

  • fáìn

Play Play

Noun

  • Money wey person dey pay because dem punish am because e don do wetin e no suppose do.
  • Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars.  — (bbc__54496, The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fine

Verb

  • Make de tell person make e pay money as punishment because e don do wetin e no suppose do.
  • If you drive for dat lane de go fine you.  — (If you drive on that lane, you'll be fined.)
  • E go dey show imsef for dat meeting, no be im de fine am better money. Im body never come down now?  — (He was showing off at the meeting and the he was fined a lot of money. Isn't he better behaved now?)

Translation

  • English: fine

Adjective

  • Make person or someting dey catch for eye.
  • Di babe too fine.  — (The babe is beautiful.)
  • And guy dey also find babe wey fine.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)
  • Di new bridge dem make fine well well.  — (The new bridge they've constructed is really nice.)

Related forms

fine fine

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: beautiful, handsome, pretty