fine

Naija

Etymology

From: English fine

Pronunciation

  • fáìn

Play Play

Noun

  • Money wey person dey pay because e don do wetin e no suppose do.
  • Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars.  — (bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)
  • Di new bridge dem make fine well well.  — (NSC_Legbeti_2021, The new bridge they've constructed is really nice.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fine


Adjective

  • Make person or someting make sense.
  • Di babe too fine.  — (Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)
  • And guy dey also find babe wey fine.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)

Related forms

fine fine

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: beautiful, handsome, pretty