Difference between revisions of "fire"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting. | + | * Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting. |
:*{{ux|dv|Na '''fire''' wey person dey use cook na im dey still burn house. |(NSC_Abonyi_2021, Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)}} | :*{{ux|dv|Na '''fire''' wey person dey use cook na im dey still burn house. |(NSC_Abonyi_2021, Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)}} | ||
Revision as of 17:27, 12 August 2021
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English fire
Pronunciation
- fáɪ́ȷà
Noun
- Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting.
- Na fire wey person dey use cook na im dey still burn house. — (NSC_Abonyi_2021, Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)
Related forms
Translation
- English: fire
Verb
- Make person dey nack.
- Bobby and Susan dey like fire each oder. — (NSC_Abonyi_2021, Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)
- Make jazz or strong ting wey eye no fit see come meet person begin affect am or im life.
- As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be that. — (NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched .)
Synonyms
Translation
- English: to have sex