Difference between revisions of "fire"

Line 23: Line 23:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make person dey [[nack]].
 
#Make person dey [[nack]].
#:*{{ux|dv|Bobby and Susan dey like '''fire''' each oder.|(NSC_Abonyi_2021, Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)}}
+
#:*{{ux|dv|Bobby and Susan dey like '''fire''' each oder.|(NSC_2021, Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)}}
 +
#Make dem use someting send someting wey fit enta person body, wunjure am.
 +
#:*{{ux|Di police just dey '''fire''' di people wey come tief for di estate.|(NSC_2022,The police shot at the the thieves who came to rob at the estate.)}}
 +
#:*{{ux| No be sey vigilante get gun, if kasala burst now, anyting dey inside wey de go '''fire'''?|(NSC_2022, It is not just enough that the local vigilante have guns, do they have bullets to shoot?)}}
 
#Make [[jazz]] or strong ting wey [[eye]] no fit see come meet person begin affect am or im life.  
 
#Make [[jazz]] or strong ting wey [[eye]] no fit see come meet person begin affect am or im life.  
#:*{{ux|dv|As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people '''fire''' am be that.|(NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched .)}}
+
#:*{{ux|dv|As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people '''fire''' am be that.|(NSC_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[nack]]
 
* [[nack]]
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''to have sex''
+
* English: ''to have sex, shoot, enchant''

Revision as of 15:00, 11 July 2022

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English fire

Pronunciation

  • fáɪ́ȷà

Play Play

Noun

  • Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting.
  • Na fire wey person dey use cook na im dey still burn house.  — (NSC_Abonyi_2021, Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)

Related forms

Translation

  • English: fire

Verb

  1. Make person dey nack.
    • Bobby and Susan dey like fire each oder.  — (NSC_2021, Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)
  2. Make dem use someting send someting wey fit enta person body, wunjure am.
    • (NSC_2022,The police shot at the the thieves who came to rob at the estate.)  — {{{3}}}
    • (NSC_2022, It is not just enough that the local vigilante have guns, do they have bullets to shoot?)  — {{{3}}}
  3. Make jazz or strong ting wey eye no fit see come meet person begin affect am or im life.
    • As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be that.  — (NSC_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)

Synonyms

Translation

  • English: to have sex, shoot, enchant