Difference between revisions of "fire"
(→Naija) |
|||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative Forms=== | ||
+ | * [[faya]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''fire'' | From: English ''fire'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * fáɪ́ȷà |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-fire.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fire.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-fire.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fire.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting. | + | * Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting. |
− | :*{{ux|dv|Na '''fire''' wey person dey use cook na im dey still burn house. |( | + | :*{{ux|dv|Na '''fire''' wey person dey use cook na im dey still burn house. |(Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Line 19: | Line 22: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person dey [[nack]]. | + | #Make person dey [[nack]]. |
− | :*{{ux|dv|Bobby and Susan dey like '''fire''' each oder.|( | + | #:*{{ux|dv|Bobby and Susan dey like '''fire''' each oder.|(Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)}} |
+ | #Make dem use someting send someting wey fit enta person body, wunjure am. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Di police just dey '''fire''' di people wey come tief for di estate.|(The police shot at the the thieves who came to rob at the estate.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|No be sey vigilante get gun, if kasala burst now, anyting dey inside wey de go '''fire'''?|(It is not just enough that the local vigilante have guns, do they have bullets to shoot?)}} | ||
+ | #Make [[jazz]] or strong ting wey [[eye]] no fit see come meet person begin affect am or im life. | ||
+ | #:*{{ux|dv|As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people '''fire''' am be that.|(Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[nack]] | * [[nack]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''to have sex'' | + | * English: ''to have sex, shoot, enchant'' |
Latest revision as of 11:23, 31 May 2023
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English fire
Pronunciation
- fáɪ́ȷà
Noun
- Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting.
- Na fire wey person dey use cook na im dey still burn house. — (Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)
Related forms
Translation
- English: fire
Verb
- Make person dey nack.
- Bobby and Susan dey like fire each oder. — (Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)
- Make dem use someting send someting wey fit enta person body, wunjure am.
- Di police just dey fire di people wey come tief for di estate. — (The police shot at the the thieves who came to rob at the estate.)
- No be sey vigilante get gun, if kasala burst now, anyting dey inside wey de go fire? — (It is not just enough that the local vigilante have guns, do they have bullets to shoot?)
- Make jazz or strong ting wey eye no fit see come meet person begin affect am or im life.
- As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be that. — (Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)
Synonyms
Translation
- English: to have sex, shoot, enchant