fire
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English fire
Pronunciation
- faɪȷa
Noun
Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting.
- Na fire wey person dey use cook na im dey still burn house. — (NSC_Abonyi_2021, Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)
Related forms
Translation
- English: fire
Verb
- Make person dey nack.
- Bobby and Susan dey like fire each oder. — (NSC_Abonyi_2021, Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)
- Make jazz or strong ting wey eye no fit see come meet person begin affect am or im life.
- As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be that. — (NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched .)
Synonyms
Translation
- English: to have sex