Difference between revisions of "follow"

Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''follow''
+
From: English ''follow''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 16:
 
* Frequency in raw corpus: 3486
 
* Frequency in raw corpus: 3486
 
* Frequency rank in raw corpus: 109
 
* Frequency rank in raw corpus: 109
 
===Definition===
 
* Sey person join person go or do something.
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 +
====Transitive====
 +
#* Sey person join anoder person go do someting.
 +
#: {{ux|dv|'''Follow''' Richard go buy de medicine, im no well.|(NSC_Legbeti_2021. Go with Richard to get drugs, he is ill.}}
 +
#:* {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|Ajede 2020, He/she is younger than I am in age}}
 +
#* Sey dem born person after anoder person
 +
#:* {{ux|dv|Who dem born '''follow''' you?|(NSC_Legbeti_2021. who is your immediate younger sibling?)}}
 +
#:* {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|Ajede 2020, He/she is younger than I am in age}}
 +
*# Wetin happen after someting don happen.
 +
#:* {{ux|dv|Some of di reactions wey '''follow''' wetin e talk, no make sense. |(NSC_Ajede_2020, __The reactions that followed his comments were negative.)}}
  
# Sey make person or something go with another person or ting.
+
#* Sey make person obey someting.  
#: {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)}}
+
#:* {{ux|dv|And '''follow''' wetin Bible dey talk. |(jw__1405, And obey what the Bible says.)}}
#: {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|Ajede 2020, He/she is younger than I am in age}}
 
#: {{ux|dv|Some of di reactions wey '''follow''' wetin e talk, no make sense. |(NSC_Ajede_2020, __The reactions that followed his comments were negative.)}}
 
# Sey make person obey someting.  
 
#: {{ux|dv|And '''follow''' wetin Bible dey talk. |(jw__1405, And obey what the Bible says.)}}
 
 
#: {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God u go '''follow'''. |( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve gods or God)}}
 
#: {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God u go '''follow'''. |( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve gods or God)}}
 
# Sey someting gree wit someting.  
 
# Sey someting gree wit someting.  

Revision as of 13:29, 2 February 2021

Naija

Alternative Form

follo

Etymology

From: English follow

Pronunciation

  • fɔ́lò


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 142
  • Frequency in raw corpus: 3486
  • Frequency rank in raw corpus: 109

Verb

Transitive

    • Sey person join anoder person go do someting.
    Follow Richard go buy de medicine, im no well.  — (NSC_Legbeti_2021. Go with Richard to get drugs, he is ill.
    • Follow am, look deir face well o.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)
    • Na im dey follow me for house.  — Ajede 2020, He/she is younger than I am in age
    • Sey dem born person after anoder person
    • Who dem born follow you?  — (NSC_Legbeti_2021. who is your immediate younger sibling?)
    • Na im dey follow me for house.  — Ajede 2020, He/she is younger than I am in age
    1. Wetin happen after someting don happen.
    • Some of di reactions wey follow wetin e talk, no make sense.  — (NSC_Ajede_2020, __The reactions that followed his comments were negative.)
    • Sey make person obey someting.
    • And follow wetin Bible dey talk.  — (jw__1405, And obey what the Bible says.)
    Choose wheder na juju abi God u go follow.  — ( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve gods or God)
  1. Sey someting gree wit someting.
    Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report.  — (bbc__99058, Oti's statement agrees with that contained in the report.)
    Even pikin dem wit autism follow.  — (bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)
    If to say Chima follow, e, e for...  — (NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)
  2. Make person dey focus.
    Shey you dey follow wetin she dey teach  — NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)

Serial Verb

E follow come the party.  — (NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)

Derived forms

followcome

Synonyms

Translations

  • English: conform, accompany, understand, listen