Difference between revisions of "follow"
Line 33: | Line 33: | ||
#: {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)}} | #: {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)}} | ||
+ | ====Serial Verb==== | ||
+ | * #: {{ux|dv| E '''follow'' come the party. |(NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)}} | ||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
[[followcome]] | [[followcome]] |
Revision as of 19:46, 6 November 2020
Naija
Etymology
From English follow
Pronunciation
- fɔ́lò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 142
- Frequency in raw corpus: 3486
- Frequency rank in raw corpus: 109
Definition
- Sey person join person go or do something.
Verb
- Sey make person or something go with another person or ting.
- Follow am, look deir face well o. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
- Na im dey follow me for house. — Ajede 2020, He/she is younger than I am in age
- Some of di reactions wey follow wetin e talk, no make sense. — (NSC_Ajede_2020, __The reactions that followed his comments were negative.)
- Sey make person obey someting.
- And follow wetin Bible dey talk. — (jw__1405, And obey what the Bible says.)
- Choose wheder na juju abi God u go follow. — ( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve gods or God)
- Sey someting gree wit someting.
- Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report. — (bbc__99058, Oti's statement agrees with that contained in the report.)
- Even pikin dem wit autism follow. — (bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)
- If to say Chima follow, e, e for... — (NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)
- Make person dey focus.
- Shey you dey follow wetin she dey teach — NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)
Serial Verb
- #: E 'follow come the party. — (NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: conform, accompany, understand, listen