Difference between revisions of "follow"

Line 15: Line 15:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
* Sey person join person go or do something
+
* Sey person join person go or do something.
  
 
===Verb===
 
===Verb===
  
# Sey make person go with person
+
# Sey make person or something go with another person or ting.
#: {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)}}
+
#: {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)}}  
# Sey make person come after something
 
 
#: {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|Ajede 2020, He/she is younger than I am in age}}
 
#: {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|Ajede 2020, He/she is younger than I am in age}}
#: {{ux|dv|Den some of di reactions wey '''follow'''. |(bbc__30056, __Then, some of the reactions that come after...__)}}
+
#: {{ux|dv|Some of di reactions wey '''follow''' wetin e talk, no make sense. |(NSC_Ajede_2020, __The reactions that followed his comments were negative.)}}
# Sey make person waka with person
+
# Sey make person obey someting.  
#: {{ux|dv|Wheder im papa and mama or any oder person '''follow''' am or not, e must get correct protection.|Whether his father and mother or any other person accompanies him or not, he must have adequate protection}}
 
#: {{ux|dv|Dem ready to '''follow''' am, |(jw__6712, __ They are ready to accompany him/her__)}}
 
# Sey make person obey wetin law talk
 
 
#: {{ux|dv|And '''follow''' wetin Bible dey talk. |(jw__1405, And obey what the Bible says.)}}
 
#: {{ux|dv|And '''follow''' wetin Bible dey talk. |(jw__1405, And obey what the Bible says.)}}
# believe person/ting con dey serve am
 
 
#: {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God u go '''follow'''. |( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve gods or God)}}
 
#: {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God u go '''follow'''. |( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve gods or God)}}
# Sey make person be part of something
+
# Sey someting gree wit someting.
#: {{ux|dv|Wetin Oti tok '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, __What Oti said, is is part of what is written in the report __)}}
+
#: {{ux|dv|Wetin Oti tok '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, Oti's statement agrees with that contained in the report.)}}
 
#: {{ux|dv|Even pikin dem wit autism '''follow'''. |(bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)}}
 
#: {{ux|dv|Even pikin dem wit autism '''follow'''. |(bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)}}
#: {{ux|dv|If to say Chima '''follow''', e, e for... |(NST_cleaned__38602, __If Chima had been part of it, he would have...__)}}
+
#: {{ux|dv|If to say Chima '''follow''', e, e for... |(NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)}}
# Sey make person understand something
+
# Make person dey focus.
 
#: {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)}}
 
#: {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)}}
  
Line 42: Line 37:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* listen 0.55 505, obey 0.52 375, understand 0.46 1148, [[grab]]
+
* listen 0.55 505, obey 0.52 375, understand 0.46 1148, [[grab]], [[gree]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: conform, accompany, understand, listen
 
* English: conform, accompany, understand, listen

Revision as of 15:07, 6 November 2020

Naija

Etymology

From English follow

Pronunciation

  • fɔ́lò


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 142
  • Frequency in raw corpus: 3486
  • Frequency rank in raw corpus: 109

Definition

  • Sey person join person go or do something.

Verb

  1. Sey make person or something go with another person or ting.
    Follow am, look deir face well o.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
    Na im dey follow me for house.  — Ajede 2020, He/she is younger than I am in age
    Some of di reactions wey follow wetin e talk, no make sense.  — (NSC_Ajede_2020, __The reactions that followed his comments were negative.)
  2. Sey make person obey someting.
    And follow wetin Bible dey talk.  — (jw__1405, And obey what the Bible says.)
    Choose wheder na juju abi God u go follow.  — ( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve gods or God)
  3. Sey someting gree wit someting.
    Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report.  — (bbc__99058, Oti's statement agrees with that contained in the report.)
    Even pikin dem wit autism follow.  — (bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)
    If to say Chima follow, e, e for...  — (NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)
  4. Make person dey focus.
    Shey you dey follow wetin she dey teach  — NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)

Derived forms

followcome

Synonyms

  • listen 0.55 505, obey 0.52 375, understand 0.46 1148, grab, gree

Translations

  • English: conform, accompany, understand, listen