follow

Naija

Etymology

From English follow

Pronunciation

  • fɔ́lò


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 142
  • Frequency in raw corpus: 3486
  • Frequency rank in raw corpus: 109

Definition

  • Sey person join person go or do something.

Verb

  1. Sey make person or something go with another person or ting.
    Follow am, look deir face well o.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
    Na im dey follow me for house.  — Ajede 2020, He/she is younger than I am in age
    Some of di reactions wey follow wetin e talk, no make sense.  — (NSC_Ajede_2020, __The reactions that followed his comments were negative.)
  2. Sey make person obey someting.
    And follow wetin Bible dey talk.  — (jw__1405, And obey what the Bible says.)
    Choose wheder na juju abi God u go follow.  — ( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve gods or God)
  3. Sey someting gree wit someting.
    Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report.  — (bbc__99058, Oti's statement agrees with that contained in the report.)
    Even pikin dem wit autism follow.  — (bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)
    If to say Chima follow, e, e for...  — (NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)
  4. Make person dey focus.
    Shey you dey follow wetin she dey teach  — NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)

Derived forms

followcome

Synonyms

Translations

  • English: conform, accompany, understand, listen