Difference between revisions of "food"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-food.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-food.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-food.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-food.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Line 25: | Line 19: | ||
====Related Form==== | ====Related Form==== | ||
− | * [[night | + | * [[night food]] |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 18:46, 6 July 2021
Naija
Etymology
From: English food
Pronunciation
- fud
Noun
- Na wetin de dey chop.
- De kind food I need now na correct pounded yam. — (NSC_Legbeti_2021. The type of food I need now is pounded yam.)
- Na we know di taste of food. — (KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)
- You fit do anyting for food. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)
- Na wetin person dey put for body make e take dey alright.
- Sickness bad o. medicine now don be food for diabetic patients. — (NSC_Legbeti_2021. Sickness is terrible medicine is now food for diabetic patients.)
- If you no eat well, medicine go become your permanent food if you go fall sick. — ( If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)
Related Form
Synonyms
Translations
- English: food