food

Naija

Etymology

From: English food

Pronunciation

  • fud

Play Play

Noun

  • Na wetin de dey chop.
  • De kind food I need now na correct pounded yam.  — (NSC_Legbeti_2021. The type of food I need now is pounded yam.)
  • Na we know di taste of food.  — (KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)
  • You fit do anyting for food.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)
  • Na wetin person dey put for body make e take dey alright.
  • Sickness bad o. medicine now don be food for diabetic patients.  — (NSC_Legbeti_2021. Sickness is terrible medicine is now food for diabetic patients.)
  • If you no eat well, medicine go become your permanent food if you go fall sick.  — ( If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)

Related Form

Synonyms

Translations

  • English: food