for private

Naija

Etymology

From: English for and private

Pronunciation

  • fɔ̀práívèt

Play Play

Adverb Phrase

  • Sey person do someting wey only am or people wey no too many sabi wetin e do.
  • Everybody know wetin e dey see for private .  — (Everyone is well aware of what they experience in private.)


Synonyms

Translations

  • English: privately