for private
Naija
Etymology
From: English for and private
Pronunciation
- fɔ̀prívȃt
Adverb Phrase
- Sey person do someting wey only am or people wey no too many sabi wetin e do.
- Everybody know wetin e dey see for private . — (Everyone is well aware of what they experience in private.)
Synonyms
Translations
- English: privately