Difference between revisions of "form"

Line 10: Line 10:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# person dey show say im be wetin im no be
+
# na when person dey show say im be wetin im no be
 
#:*{{ux|dv|Emma too dey '''form''' holy holy wey im no be |(NSC_Agnes_2020 Emma pretends to be innocent a lot)}}
 
#:*{{ux|dv|Emma too dey '''form''' holy holy wey im no be |(NSC_Agnes_2020 Emma pretends to be innocent a lot)}}
#:*{{ux|dv|Dose days wen we dey school, de girl too dey '''form''' ajebota. |(Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school)}}
+
#:*{{ux|dv|Dose days wen we dey school, de girl too dey '''form''' ajebota. |(NSC_Agnes_2020. Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school)}}
 
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
====Synonym====
+
[[holy holy]], [[yanga]]
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
*English: ''pretext''

Revision as of 16:55, 29 October 2020

Naija

Etymology

From: English form

Pronunciation

  • fɔ̂m

Play Play

Usage

  • na slang wey common among young people

Verb

  1. na when person dey show say im be wetin im no be
    • Emma too dey form holy holy wey im no be  — (NSC_Agnes_2020 Emma pretends to be innocent a lot)
    • Dose days wen we dey school, de girl too dey form ajebota.  — (NSC_Agnes_2020. Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school)

Related forms

holy holy, yanga

Translation

  • English: pretext