form

Revision as of 20:26, 6 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English form

Pronunciation

  • fɔ̂m

Play Play

Definition

Make person dey do like sey e be somting wey e no be.

Verb

  1. na when person dey show say im be wetin im no be
    • Emma too dey form holy holy wey im no be  — (NSC_Agnes_2020 Emma pretends to be innocent a lot)
    • Dose days wen we dey school, de girl too dey form ajebota.  — (NSC_Agnes_2020. Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school.)

Synonyms

holy holy, yanga

Translation

  • English: pretense