Difference between revisions of "forward"

Line 8: Line 8:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Sey person or someting dey like dey show e self.
+
#Sey person or someting dey like dey show e self.
:*{{ux|dx|Di guy dey '''forward''' sha, na only im get money?|(NSC_Abonyi_2020, That guy shows-off a lot, is it because he is rich?)}}
+
#:*{{ux|dx|Di guy dey '''forward''' sha. Na only im get money?|(NSC_2020, That guy shows-off a lot. Is he the only rich person?)}}
:*{{ux|dx|E no good make person dey '''forward''', wallahi.|(NSC_Abonyi_2020, Showing-off is bad business.)}}
+
#:*{{ux|dx|E no good make person dey '''forward''', wallahi.|(NSC_2020, Showing-off is bad business.)}}
 
+
# Make person send something for online go give anoder person.
 +
#:*{{ux|dx| You don '''forward''' di money give am?|(NSC_2022, Have you sent the money to him/her?)}}
 +
#:*{{ux|dx|Dat text eh, '''forward''' am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do.|(NSC_2022, That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)}}
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===
[[front]]
+
[[front]], [[assume]], [[send]]
 
 
 
 
 
 
 
====Translation====
 
====Translation====
*English: ''to act with impetuosity''
+
*English: ''to act with impetuosity, send''

Revision as of 12:23, 21 July 2022

Naija

Etymology

From: English forward

Pronunciation

  • fɔ́wɔ̀d

Play Play

Verb

  1. Sey person or someting dey like dey show e self.
    • Di guy dey forward sha. Na only im get money?  — (NSC_2020, That guy shows-off a lot. Is he the only rich person?)
    • E no good make person dey forward, wallahi.  — (NSC_2020, Showing-off is bad business.)
  2. Make person send something for online go give anoder person.
    • You don forward di money give am?  — (NSC_2022, Have you sent the money to him/her?)
    • Dat text eh, forward am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do.  — (NSC_2022, That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)

Synonyms

front, assume, send

Translation

  • English: to act with impetuosity, send