Difference between revisions of "forward"
(→Naija) |
|||
Line 14: | Line 14: | ||
#:*{{ux|dx| You don '''forward''' di money give am?|(NSC_2022, Have you sent the money to him/her?)}} | #:*{{ux|dx| You don '''forward''' di money give am?|(NSC_2022, Have you sent the money to him/her?)}} | ||
#:*{{ux|dx|Dat text eh, '''forward''' am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do.|(NSC_2022, That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)}} | #:*{{ux|dx|Dat text eh, '''forward''' am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do.|(NSC_2022, That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)}} | ||
− | ===Synonyms=== | + | ====Synonyms==== |
[[front]], [[assume]], [[send]] | [[front]], [[assume]], [[send]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
*English: ''to act with impetuosity, send'' | *English: ''to act with impetuosity, send'' |
Revision as of 12:24, 21 July 2022
Naija
Etymology
From: English forward
Pronunciation
- fɔ́wɔ̀d
Verb
- Sey person or someting dey like dey show e self.
- Di guy dey forward sha. Na only im get money? — (NSC_2020, That guy shows-off a lot. Is he the only rich person?)
- E no good make person dey forward, wallahi. — (NSC_2020, Showing-off is bad business.)
- Make person send something for online go give anoder person.
- You don forward di money give am? — (NSC_2022, Have you sent the money to him/her?)
- Dat text eh, forward am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do. — (NSC_2022, That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)
Synonyms
Translation
- English: to act with impetuosity, send