Difference between revisions of "forward"
(→Verb) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Sey person or someting dey like dey show e self. | #Sey person or someting dey like dey show e self. | ||
− | #:*{{ux|dx|Di guy dey '''forward''' sha. Na only im get money?|( | + | #:*{{ux|dx|Di guy dey '''forward''' sha. Na only im get money?|(That guy shows-off a lot. Is he the only rich person?)}} |
− | #:*{{ux|dx|E no good make person dey '''forward''', wallahi.|( | + | #:*{{ux|dx|E no good make person dey '''forward''', wallahi.|(Showing-off is bad business.)}} |
# Make person send something for online go give anoder person. | # Make person send something for online go give anoder person. | ||
− | #:*{{ux|dx| You don '''forward''' di money give am?|( | + | #:*{{ux|dx| You don '''forward''' di money give am?|(Have you sent the money to him/her?)}} |
− | #:*{{ux|dx|Dat text eh, '''forward''' am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do.|( | + | #:*{{ux|dx|Dat text eh, '''forward''' am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do.|(That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[front]], [[assume]], [[send]] | [[front]], [[assume]], [[send]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
*English: ''to act with impetuosity, send'' | *English: ''to act with impetuosity, send'' |
Latest revision as of 13:24, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English forward
Pronunciation
- fɔ́wɔ̀d
Verb
- Sey person or someting dey like dey show e self.
- Di guy dey forward sha. Na only im get money? — (That guy shows-off a lot. Is he the only rich person?)
- E no good make person dey forward, wallahi. — (Showing-off is bad business.)
- Make person send something for online go give anoder person.
- You don forward di money give am? — (Have you sent the money to him/her?)
- Dat text eh, forward am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do. — (That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)
Synonyms
Translation
- English: to act with impetuosity, send