Difference between revisions of "forward"
(→Verb) |
|||
(10 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''forward'' | From: English ''forward'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | *fɔ́wɔ̀d | |
<sm2>Pcm-ng-forward.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-forward.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-forward.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-forward.m.ogg</sm2> | ||
− | ===Verb== | + | ===Verb=== |
− | Sey person or someting dey like dey show e self. | + | #Sey person or someting dey like dey show e self. |
− | :*{{ux|dx|Di guy | + | #:*{{ux|dx|Di guy dey '''forward''' sha. Na only im get money?|(That guy shows-off a lot. Is he the only rich person?)}} |
− | :*{{ux|dx|E no good make person dey '''forward''', wallahi.|( | + | #:*{{ux|dx|E no good make person dey '''forward''', wallahi.|(Showing-off is bad business.)}} |
− | + | # Make person send something for online go give anoder person. | |
− | ===Synonyms=== | + | #:*{{ux|dx| You don '''forward''' di money give am?|(Have you sent the money to him/her?)}} |
− | [[front]] | + | #:*{{ux|dx|Dat text eh, '''forward''' am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do.|(That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)}} |
− | + | ====Synonyms==== | |
− | + | [[front]], [[assume]], [[send]] | |
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | *English: '' | + | *English: ''to act with impetuosity, send'' |
Latest revision as of 13:24, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English forward
Pronunciation
- fɔ́wɔ̀d
Verb
- Sey person or someting dey like dey show e self.
- Di guy dey forward sha. Na only im get money? — (That guy shows-off a lot. Is he the only rich person?)
- E no good make person dey forward, wallahi. — (Showing-off is bad business.)
- Make person send something for online go give anoder person.
- You don forward di money give am? — (Have you sent the money to him/her?)
- Dat text eh, forward am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do. — (That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)
Synonyms
Translation
- English: to act with impetuosity, send