fourofour

Naija

Alternative Form

404, four o four,

Etymology

From: Named after the Peugeot 404.

Pronunciation

  • fɔ́ōfɔ̂

Play Play

Noun

  • Dog meat
  • Fourofour dey sweet die.  — (Dog meat is quite palatable.)
  • People don talk sey fourofour and palmy dey make sense!  — (People say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)


Translations

  • English: dog meat