Difference between revisions of "front"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-front.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-front.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-front.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-front.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 17
 
* Frequency rank in NSC treebank: 519
 
* Frequency in raw corpus: 615
 
* Frequency rank in raw corpus: 557
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 16:20, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English front

Pronunciation

  • frɔ̂nt

Play Play

Noun

  1. Position wey no dey back.
    • Okay sit for front.  — (Deuber__4937, Alright, sit at the front.)
  2. Where someting from start
    • E decide to read di whole Bible – front to back.  — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
  3. Wetin never happen
    • For front we fit regret.  — (jw__11778, __ In the future we may regret.)
  4. Woman breast
    • Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die.  — (NSC_Abonyi_2020, That man really likes women who are busty.)

Antonyms

back, backyard,

Translations

English: front , beginning, future, breasts

Verb

Make person dey show imsef.

  • Why you too dey front?  — (NSC_Odirin_2020, Why are you always too forward?)

Translation

English: the act of impetuosity

Adverb

Di way person dey back person.

  • Who dey front for di guy?  — (NSC_Odirin_2020, Who is backing him up?)

Antonyms

before , pass

Translations

English: forward