front
Naija
Etymology
From: English front
Pronunciation
- frɔ̂nt
Noun
- Position wey no dey back.
- Okay sit for front. — (Deuber__4937, Alright, sit at the front.)
- Where someting from start
- E decide to read di whole Bible – front to back. — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
- Wetin never happen
- For front we fit regret. — (jw__11778, __ In the future we may regret.)
- Woman breast
- Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die. — (NSC_Abonyi_2020, That man really likes women who are busty.)
Antonyms
Translations
English: front , beginning, future, breasts
Verb
Make person dey show imsef.
- Why you too dey front? — (NSC_Abonyi_2020, Why are you always too forward?)
Translation
English: the act of impetuosity
Adverb
Di way person dey back person.
- Who dey front for di guy? — (NSC_Abonyi_2020, Who is backing him up?)
Antonyms
Translations
English: forward