fuck
Naija
Alternative Form
- fuk
Etymology
- From: English fuck
Pronunciation
- fɔ́k
Verb
- Sey person put prick for inside girl toto.
- E don fuck di babe. — (NSC_Ajede_2020, He has had sex with the girl.)
- Di babe no gree fuck di guy. — (NSC_Ajede_2020, The girl didn't agree to have sex with the guy.)
- Sey two or more people follow each oder make love
- Nowadays, to see man wey dey fuck man and woman dey fuck woman no be new ting. — (NSC_Legbeti_2021, In today's world, some persons are Gays and Lesbians.)
- For inside di blue film, na two men with five girls dey di bed dey fuck. — (NSC_Legbeti_2021, In the porn, two men slept with five girls.)
Synonym
Translation
- English: To have sex