fuck

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English fuck

Pronunciation

  • fɔ́k

Play Play

Verb

  • Make person chuk dier private part inside anoder person private part or make person allow make dem chuk private part for im private part.
  • E don fuck di babe.  — (He has had sex with the girl.)
  • Di babe no gree fuck di guy.  — (The girl didn't agree to have sex with the guy.)

Related Forms

Synonym

Translation

  • English: To have sex


Interjection

  • Word wey person dey use dey talk sey someting touch am.
  • Fuck! Why you slap me?  — (Fuck! Why did you slap me?)

Translation

  • English: fuck