fuck

Revision as of 19:29, 28 August 2021 by 160.152.57.160 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative Form

  • fuk

Etymology

  • From: English fuck

Pronunciation

  • fɔ́k

Play Play

Verb

  1. Sey person put prick for inside girl toto.
    • E don fuck di babe.  — (NSC_Ajede_2020, He has had sex with the girl.)
    • Di babe no gree fuck di guy.  — (NSC_Ajede_2020, The girl didn't agree to have sex with the guy.)
  2. Sey two or more people follow each oder make love
    • Nowadays, to see man wey dey fuck man and woman dey fuck woman no be new ting.  — (NSC_Legbeti_2021, In today's world, some persons are Gays and Lesbians.)
    • For inside di blue film, na two men with five girls dey di bed dey fuck.  — (NSC_Legbeti_2021, In the porn, two men slept with five girls.)
  3. Sey someting pain person
    • {{ux|dv|fuck! Emeka, e no suppose be you wey go do me dis kain ting at all. |(NSC_Legbeti_2021, Damn! Emeka, it shouldn't be you who will do this painful thing to me.

Synonym

Translation

  • English: To have sex