Difference between revisions of "fuckup"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | *As matter dey wey be sey e no go well. |
− | :* {{ux|dv|Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious '''fuckup'''. |( | + | :* {{ux|dv| Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious '''fuckup'''. |(NSC_2021, The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 05:59, 16 September 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English fuck, up
Pronunciation
- fɔ́kɔ̂p
Verb
- Sey person make big mistake.
- My guy, forget, you don fuckup. — (NSC_2021, Dont bother guy, you have really made a big mistake.)
- Sey person no do well as im plan
- E pain me sey I too fuckup yesterday for my in law place. — (NSC_2021, I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)
Translation
- English:
Noun
- As matter dey wey be sey e no go well.
- Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious fuckup. — (NSC_2021, The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)
Synonym
Translation
- English: Serious mistake