Difference between revisions of "fuckup"

 
(9 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
* Go look [[fuck up]]
+
*[[fuck up]]
 +
 
 +
===Etymology===
 +
* From: English ''fuck'', ''up''
 +
 
 +
===Pronunciation===
 +
* fɔ́kɔ̂p
 +
<sm2>Pcm-ng-fuckup 2.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-fuck up.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Verb===
 +
* Sey person make big mistake.
 +
:* {{ux|dv|My guy, forget, you don '''fuckup'''. |(Dont bother guy, you have really made a big mistake.)}}
 +
* Sey person no do well as im plan
 +
:* {{ux|dv|E pain me sey I too '''fuckup''' yesterday for my in law place. |(I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)}}
 +
 
 +
====Translation====
 +
* English: ''
 +
 
 +
===Noun===
 +
*As matter dey wey be sey e no go well.
 +
:* {{ux|dv| Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious '''fuckup'''.  |(The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)}}
 +
 
 +
====Synonym====
 +
* [[fallinghand]], [[mistake]],
 +
 
 +
====Translation====
 +
* English: ''Serious mistake''

Latest revision as of 13:50, 31 May 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English fuck, up

Pronunciation

  • fɔ́kɔ̂p

Play Play

Verb

  • Sey person make big mistake.
  • My guy, forget, you don fuckup.  — (Dont bother guy, you have really made a big mistake.)
  • Sey person no do well as im plan
  • E pain me sey I too fuckup yesterday for my in law place.  — (I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)

Translation

  • English:

Noun

  • As matter dey wey be sey e no go well.
  • Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious fuckup.  — (The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)

Synonym

Translation

  • English: Serious mistake