Difference between revisions of "fuckup"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 13: Line 13:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Sey person make big mistake.
 
* Sey person make big mistake.
:* {{ux|dv|My guy, forget, you don '''fuckup'''. |(NSC_2021, Dont bother guy, you have really made a big mistake.)}}
+
:* {{ux|dv|My guy, forget, you don '''fuckup'''. |(Dont bother guy, you have really made a big mistake.)}}
 
* Sey person no do well as im plan  
 
* Sey person no do well as im plan  
:* {{ux|dv|E pain me sey I too '''fuckup''' yesterday for my in law place. |(NSC_2021, I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)}}
+
:* {{ux|dv|E pain me sey I too '''fuckup''' yesterday for my in law place. |(I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
Line 21: Line 21:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Sey person no do well.
+
*As matter dey wey be sey e no go well.  
:* {{ux|dv|Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious '''fuckup'''.  |(NSC_Legbeti_2021, The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)}}
+
:* {{ux|dv| Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious '''fuckup'''.  |(The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Latest revision as of 13:50, 31 May 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English fuck, up

Pronunciation

  • fɔ́kɔ̂p

Play Play

Verb

  • Sey person make big mistake.
  • My guy, forget, you don fuckup.  — (Dont bother guy, you have really made a big mistake.)
  • Sey person no do well as im plan
  • E pain me sey I too fuckup yesterday for my in law place.  — (I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)

Translation

  • English:

Noun

  • As matter dey wey be sey e no go well.
  • Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious fuckup.  — (The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)

Synonym

Translation

  • English: Serious mistake