Difference between revisions of "fuckup"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Sey person make big mistake. | * Sey person make big mistake. | ||
− | :* {{ux|dv|My guy, forget, you don '''fuckup'''. |( | + | :* {{ux|dv|My guy, forget, you don '''fuckup'''. |(Dont bother guy, you have really made a big mistake.)}} |
* Sey person no do well as im plan | * Sey person no do well as im plan | ||
− | :* {{ux|dv|E pain me sey I too '''fuckup''' yesterday for my in law place. |( | + | :* {{ux|dv|E pain me sey I too '''fuckup''' yesterday for my in law place. |(I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
Line 22: | Line 22: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*As matter dey wey be sey e no go well. | *As matter dey wey be sey e no go well. | ||
− | :* {{ux|dv| Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious '''fuckup'''. |( | + | :* {{ux|dv| Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious '''fuckup'''. |(The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Latest revision as of 13:50, 31 May 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English fuck, up
Pronunciation
- fɔ́kɔ̂p
Verb
- Sey person make big mistake.
- My guy, forget, you don fuckup. — (Dont bother guy, you have really made a big mistake.)
- Sey person no do well as im plan
- E pain me sey I too fuckup yesterday for my in law place. — (I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)
Translation
- English:
Noun
- As matter dey wey be sey e no go well.
- Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious fuckup. — (The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)
Synonym
Translation
- English: Serious mistake