Difference between revisions of "fuckup"

Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* fɔ́kɔ́p
+
* fɔ́kɔ̂p
 
<sm2>Pcm-ng-fuckup.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fuckup.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fuckup.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-fuckup.m.ogg</sm2>

Revision as of 17:39, 7 September 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English fuck, up

Pronunciation

  • fɔ́kɔ̂p


Verb

  • Sey person make big mistake.
  • My guy, forget, you don fuckup.  — (NSC_Legbeti_2021, Dont bother guy, you have really made a big mistake.)
  • Sey person no do well as im plan
  • E pain me sey I too fuckup yesterday for my in law place.  — (NSC_Legbeti_2021, I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)

Translation

  • English:

Noun

  • Sey person no do well.
  • Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious fuckup.  — (NSC_Legbeti_2021, The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)

Synonym

Translation

  • English: Serious mistake