Difference between revisions of "fuku"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''Lung'' |
Revision as of 11:05, 26 May 2021
Naija
Etymology
From Yoruba fuku
Pronunciation
- fùkù
Noun
- Lung of Animal, di one wey de cook and di one wey de never cook.
- I dey like fuku. — (Egbokhare_2020, I enjoy eating offals.)
- Fuku, shaki, and liver dey make sense inside soup sha. — (NSC_Odirin 2020, Entrails can be a delicacy in soup.)
Related Forms
Translations
- English: Lung