Difference between revisions of "fuku"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*Lung of Animal, di one wey de cook and di one wey de never cook.
+
*Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey [[bret]].
 
:*{{ux|dv|I dey like '''fuku'''.|(Egbokhare_2020, I enjoy eating offals.)}}
 
:*{{ux|dv|I dey like '''fuku'''.|(Egbokhare_2020, I enjoy eating offals.)}}
 
:*{{ux|dv|'''Fuku''', shaki, and liver dey make sense inside soup sha.|(NSC_Odirin 2020, Entrails can be a delicacy in soup.)}}
 
:*{{ux|dv|'''Fuku''', shaki, and liver dey make sense inside soup sha.|(NSC_Odirin 2020, Entrails can be a delicacy in soup.)}}

Revision as of 11:21, 26 May 2021

Naija

Etymology

From Yoruba fuku

Pronunciation

  • fùkù

Play Play

Noun

  • Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey bret.
  • I dey like fuku.  — (Egbokhare_2020, I enjoy eating offals.)
  • Fuku, shaki, and liver dey make sense inside soup sha.  — (NSC_Odirin 2020, Entrails can be a delicacy in soup.)

Related Forms

fukufuku

Translations

  • English: Lung