fuku
Naija
Etymology
From Yoruba fuku
Pronunciation
- fùkù
Noun
Animal lung wey de cook.
- I dey like fuku. — (Egbokhare_2020, I enjoy eating offals.)
- Fuku, shaki, and liver dey make sense inside soup sha. — (NSC_Odirin 2020, Entrails can be a delicacy in soup.)
Related Forms
Translations
- English: lungs of cattle eaten as a delicacy