Difference between revisions of "fukufuku"

Line 20: Line 20:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
*As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press  am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am.  
 
*As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press  am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am.  
:* {{ux|dv|Di cloth dey do '''fukufuku''' as I dey squeeze am .|(NSC_Tella_2020, The cloth was spongy as I was squeezing it.)}}
+
:* {{ux|dv|Di cloth dey do '''fukufuku''' as I dey squeeze am .|(NSC_2020, The cloth was spongy as I was squeezing it.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====

Revision as of 19:13, 18 September 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

from Yoruba fùkú

Pronunciation

  • fùkùfùkù

Play Play

Noun

  • Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey breat

Translations

English: lungs


Adverb

  • As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am.
  • Di cloth dey do fukufuku as I dey squeeze am .  — (NSC_2020, The cloth was spongy as I was squeezing it.)

Translation

English: spongy

Adjective

  • Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
  • Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey fukufuku well well.  — (NSC_2021, The bread sold at the shop by the junction is really soft.)


Translations

  • English: spongy , soft