Difference between revisions of "fukufuku"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey [[breat]]
+
* Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey [[breat]].
 
:* Go look [[fuku]]
 
:* Go look [[fuku]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
English: ''lungs''
 
English: ''lungs''
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
*As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press  am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am.  
+
# As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press  am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am.  
:* {{ux|dv|Di cloth dey do '''fukufuku''' as I dey squeeze am .|(NSC_Tella_2020, The cloth was spongy as I was squeezing it.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di cloth dey do '''fukufuku''' as I dey squeeze am .|(The cloth was spongy as I was squeezing it.)}}
 
+
#Sey person dey breat with power.
====Translation====
+
#:* {{ux|dv| After di man fall from di upstair, e just dey breat fukufuku. | (After the man fell from the storey building, he was struggling to breathe.)}}
 +
====Translations====
 
English: ''spongy''
 
English: ''spongy''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
 
* Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
:* {{ux|dv| Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey '''fukufuku''' well well. |(NSC_2021, The bread sold at the shop by the junction is really soft.)}}
+
:* {{ux|dv| Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey '''fukufuku''' well well. |(The bread sold at the shop by the junction is really soft.)}}
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''spongy'' , ''soft''
 
* English: ''spongy'' , ''soft''

Latest revision as of 12:17, 29 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

from Yoruba fùkú

Pronunciation

  • fùkùfùkù

Play Play

Noun

  • Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey breat.

Translations

English: lungs

Adverb

  1. As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am.
    • Di cloth dey do fukufuku as I dey squeeze am .  — (The cloth was spongy as I was squeezing it.)
  2. Sey person dey breat with power.
    • After di man fall from di upstair, e just dey breat fukufuku.  —  (After the man fell from the storey building, he was struggling to breathe.)

Translations

English: spongy

Adjective

  • Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
  • Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey fukufuku well well.  — (The bread sold at the shop by the junction is really soft.)


Translations

  • English: spongy , soft