Difference between revisions of "fukufuku"
(→Naija) |
(→Adverb) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | + | # As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am. | |
− | :* {{ux|dv|Di cloth dey do '''fukufuku''' as I dey squeeze am .|(The cloth was spongy as I was squeezing it.)}} | + | #:* {{ux|dv|Di cloth dey do '''fukufuku''' as I dey squeeze am .|(The cloth was spongy as I was squeezing it.)}} |
− | + | #Sey person dey breat with power. | |
+ | #:* {{ux|dv| After di man fall from di upstair, e just dey breat fukufuku. | (After the man fell from the storey building, he was struggling to breathe.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''spongy'' | English: ''spongy'' |
Latest revision as of 12:17, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
from Yoruba fùkú
Pronunciation
- fùkùfùkù
Noun
- Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey breat.
- Go look fuku
Translations
English: lungs
Adverb
- As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am.
- Di cloth dey do fukufuku as I dey squeeze am . — (The cloth was spongy as I was squeezing it.)
- Sey person dey breat with power.
- After di man fall from di upstair, e just dey breat fukufuku. — (After the man fell from the storey building, he was struggling to breathe.)
Translations
English: spongy
Adjective
- Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
- Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey fukufuku well well. — (The bread sold at the shop by the junction is really soft.)
Translations
- English: spongy , soft