fukufuku

Naija

Alternative forms

Etymology

from Yoruba fùkú

Pronunciation

  • fùkùfùkù

Play Play

Definition

  • Someting wey soft as polyfoam.


Adjective

  1. Di cloth dey do fukufuku as I dey squeeze am .  — NSC_Tella_2020, The cloth was contracting as foam as I was squeezing it.


Translations

  • English: Something as soft as polyfoam.