fukufuku
Naija
Alternative forms
Etymology
from Yoruba fùkú
Pronunciation
- fùkùfùkù
Noun
- Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey breat.
- Go look fuku
Translations
English: lungs
Adverb
- As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am.
- Di cloth dey do fukufuku as I dey squeeze am . — (The cloth was spongy as I was squeezing it.)
Translations
English: spongy
Adjective
- Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
- Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey fukufuku well well. — (The bread sold at the shop by the junction is really soft.)
Translations
- English: spongy , soft