Difference between revisions of "future"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
:* {{ux|dv|Me I know say my '''future''' dey very bright. |(NSC_Legbeti_2021. I know I have a bright future.)}} | :* {{ux|dv|Me I know say my '''future''' dey very bright. |(NSC_Legbeti_2021. I know I have a bright future.)}} | ||
:* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face de '''future'''. |(NSC_Legbeti_2021. Let the past go sister. Embrace the future.)}} | :* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face de '''future'''. |(NSC_Legbeti_2021. Let the past go sister. Embrace the future.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777. The report | + | :* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777. The report contained 30 recommendations likely to improve '''future''' elections.)}} |
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 12:55, 4 February 2021
Naija
Etymology
From: English future
Pronunciation
- fútʃɔ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 10
- Frequency rank in NSC treebank: 719
- Frequency in raw corpus: 298
- Frequency rank in raw corpus: 995
Noun
- Na time wey still dey front.
- Me I know say my future dey very bright. — (NSC_Legbeti_2021. I know I have a bright future.)
- Wetin don pass, don pass my sister. Just face de future. — (NSC_Legbeti_2021. Let the past go sister. Embrace the future.)
- Di report contain 30 recommendations wey fit improve future elections. — (bbc__51777. The report contained 30 recommendations likely to improve future elections.)
Adjective
- Na time person dey eye wey never come yet.
- Future go sweet for me and my guy once I fit just get belle. — (NSC_Legbeti_2021. A great future awaits my guy and I once I am able to get pregnant.)
- That young man future wey I dey see so bright. — (NSC_Legbeti_2021. That youngman has a bright future ahead.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: time yet to come