Difference between revisions of "future"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Na time wey still dey front.
 
* Na time wey still dey front.
:* {{ux|dv|Me I know say my '''future''' dey very bright. |(NSC_Legbeti_2021. I know I have a bright future.)}}
+
:* {{ux|dv|Me, I know sey my '''future''' dey very bright. |(NSC_Legbeti_2021, I know I have a bright future.)}}
:* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face de '''future'''. |(NSC_Legbeti_2021. Let the past go sister. Embrace the future.)}}
+
:* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face di '''future'''. |(NSC_Legbeti_2021, Bygones are bygones. Face the future.)}}
:* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777. The report contained 30 recommendations likely to improve '''future''' elections.)}}
+
:* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve '''future''' elections.)}}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 12:23, 26 May 2021

Naija

Etymology

From: English future

Pronunciation

  • fútʃɔ̀


Noun

  • Na time wey still dey front.
  • Me, I know sey my future dey very bright.  — (NSC_Legbeti_2021, I know I have a bright future.)
  • Wetin don pass, don pass my sister. Just face di future.  — (NSC_Legbeti_2021, Bygones are bygones. Face the future.)
  • Di report contain 30 recommendations wey fit improve future elections.  — (bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve future elections.)

Adjective

  • Na time person dey eye wey never come yet.
  • Future go sweet for me and my guy once I fit just get belle.  — (NSC_Legbeti_2021. A great future awaits my guy and I once I am able to get pregnant.)
  • That young man future wey I dey see so bright.  — (NSC_Legbeti_2021. That youngman has a bright future ahead.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: time yet to come