Difference between revisions of "future"

Line 10: Line 10:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Na time wey still dey front.
+
* Time wey still dey front.
 
:* {{ux|dv|Me, I know sey my '''future''' dey very bright. |(NSC_Legbeti_2021, I know I have a bright future.)}}
 
:* {{ux|dv|Me, I know sey my '''future''' dey very bright. |(NSC_Legbeti_2021, I know I have a bright future.)}}
 
:* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face di '''future'''. |(NSC_Legbeti_2021, Bygones are bygones. Face the future.)}}
 
:* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face di '''future'''. |(NSC_Legbeti_2021, Bygones are bygones. Face the future.)}}
 +
:* {{ux|dv|'''Future''' go sweet for me and my guy once I fit just get belle. |(NSC_Legbeti_2021. A great future awaits my guy and I once I am able to get pregnant.)}}
 +
 +
 +
 +
===Adjective===
 +
* Time person dey eye, wey never come.
 
:* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve '''future''' elections.)}}
 
* Na time person dey eye wey never come yet.
 
:* {{ux|dv|'''Future''' go sweet for me and my guy once I fit just get belle. |(NSC_Legbeti_2021. A great future awaits my guy and I once I am able to get pregnant.)}}
 
:* {{ux|dv|That young man '''future''' wey I dey see so bright. |(NSC_Legbeti_2021. That youngman has a bright future ahead.)}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 15:38, 1 August 2021

Naija

Etymology

From: English future

Pronunciation

  • fútʃɔ̀

Play Play

Noun

  • Time wey still dey front.
  • Me, I know sey my future dey very bright.  — (NSC_Legbeti_2021, I know I have a bright future.)
  • Wetin don pass, don pass my sister. Just face di future.  — (NSC_Legbeti_2021, Bygones are bygones. Face the future.)
  • Future go sweet for me and my guy once I fit just get belle.  — (NSC_Legbeti_2021. A great future awaits my guy and I once I am able to get pregnant.)

Adjective

  • Time person dey eye, wey never come.
  • Di report contain 30 recommendations wey fit improve future elections.  — (bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve future elections.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: future