Difference between revisions of "future"

Line 16: Line 16:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Time person dey eye, wey never come.
+
* Time wey still dey front wey never happen.  
 
:* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve '''future''' elections.)}}
 
:* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve '''future''' elections.)}}
  
  
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
* [[future husband]], [[future wife]]
 
* [[future husband]], [[future wife]]
  

Revision as of 19:35, 18 September 2022

Naija

Etymology

From: English future

Pronunciation

  • fútʃɔ̀

Play Play

Noun

  • Time wey still dey front wey never happen.
  • Me, I know sey my future dey very bright.  — (NSC_2021, I know I have a bright future.)
  • Wetin don pass, don pass my sister. Just face di future.  — (NSC_2021, My sister, bygones are bygones. Face the future.)
  • Future go sweet for me and my guy once I fit just get belle.  — (NSC_2021, A great future awaits my boyfriend and I once I am able to get pregnant.)

Adjective

  • Time wey still dey front wey never happen.
  • Di report contain 30 recommendations wey fit improve future elections.  — (bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve future elections.)


Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: future