Difference between revisions of "future"

 
Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Time wey still dey front wey never happen.  
 
* Time wey still dey front wey never happen.  
:* {{ux|dv|Me, I know sey my '''future''' dey very bright. |(NSC_2021, I know I have a bright future.)}}
+
:* {{ux|dv|Me, I know sey my '''future''' dey very bright. |(I know I have a bright future.)}}
:* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face di '''future'''. |(NSC_2021, My sister, bygones are bygones. Face the future.)}}
+
:* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face di '''future'''. |(My sister, bygones are bygones. Face the future.)}}
:* {{ux|dv|'''Future''' go sweet for me and my guy once I fit just get belle. |(NSC_2021, A great future awaits my boyfriend and I once I am able to get pregnant.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Future''' go sweet for me and my guy once I fit just get belle. |(A great future awaits my boyfriend and I once I am able to get pregnant.)}}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Latest revision as of 14:00, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English future

Pronunciation

  • fútʃɔ̀

Play Play

Noun

  • Time wey still dey front wey never happen.
  • Me, I know sey my future dey very bright.  — (I know I have a bright future.)
  • Wetin don pass, don pass my sister. Just face di future.  — (My sister, bygones are bygones. Face the future.)
  • Future go sweet for me and my guy once I fit just get belle.  — (A great future awaits my boyfriend and I once I am able to get pregnant.)

Adjective

  • Time wey still dey front wey never happen.
  • Di report contain 30 recommendations wey fit improve future elections.  — (bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve future elections.)


Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: future