Difference between revisions of "future"

m (Conversion script moved page Future to future: Converting page titles to lowercase)
 
(9 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* course 0.63 144, relationship 0.63 221, idea 0.62 237, history 0.62 472, talent 0.61 91, choice 0.59 179, culture 0.59 286, continent 0.56 143, life 0.56 4299
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English future
+
From: English ''future''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* fˈjuʧər
+
* fútʃɔ̀
<sm2>Pcm-ng-future.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-future.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-future.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-future.m.ogg</sm2>  
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 10
 
* Frequency rank in NSC treebank: 719
 
* Frequency in raw corpus: 298
 
* Frequency rank in raw corpus: 995
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
  
 +
===Noun===
 +
* Time wey still dey front wey never happen.
 +
:* {{ux|dv|Me, I know sey my '''future''' dey very bright. |(I know I have a bright future.)}}
 +
:* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face di '''future'''. |(My sister, bygones are bygones. Face the future.)}}
 +
:* {{ux|dv|'''Future''' go sweet for me and my guy once I fit just get belle. |(A great future awaits my boyfriend and I once I am able to get pregnant.)}}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
future: no definition -- Definition in Naija?
+
* Time wey still dey front wey never happen.
 
+
:* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve '''future''' elections.)}}
 
 
# - (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|'''Future''' Olympian |(bbc__53308, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* course 0.63 144, relationship 0.63 221, idea 0.62 237, history 0.62 472, talent 0.61 91, choice 0.59 179, culture 0.59 286, continent 0.56 143, life 0.56 4299
 
 
 
====Antonyms====
 
* course 0.63 144, relationship 0.63 221, idea 0.62 237, history 0.62 472, talent 0.61 91, choice 0.59 179, culture 0.59 286, continent 0.56 143, life 0.56 4299
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
 
 
===Noun===
 
future: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# case (frequency:89)
 
#: {{ux|dv|I no see am for '''future'''. |(bbc__3252, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin you want do for '''future''', |(KAN_01_Aishas-Lifestory_DG__27, What do want to do in the future ?)}}
 
# - (frequency:43)
 
#: {{ux|dv|'''Future'''... |(bbc__53311, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|People dey look '''future''' now |(bbc__57414, __no translation__)}}
 
# det (frequency:28)
 
#: {{ux|dv|E dey see the '''future''' well. |(jw__7605, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De say di '''future''' is bright. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__56, They say the future is bright.)}}
 
# case-det (frequency:26)
 
#: {{ux|dv|All dat one wey de dey tell us sey di '''future'''... |(NST_cleaned__36089, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na di, na dat one na im go save you for the '''future'''. |(IBA_16_Drivers_DG__15, It is the... it is that one that will save you in the future.)}}
 
# nmod:poss (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|we dey sell we '''future'''. |(NST_cleaned__36087, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But two of us go fit make our '''future''' brighter. |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__169, But two of us can make our future brighter.)}}
 
# det-nmod (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Wetin be di '''future''' of MCU? |(bbc__99148, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na person wey many sabi people dey see say be di '''future''' of US track and field. |(bbc__71682, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Wey we go get better '''future''', |(jw__43527, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|‘Which kain '''future''' di pikin dem go get” im explain |(bbc__102997, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|'''Future''' of motor racing for Nigeria |(bbc__53309, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Rethink '''future''' of AU_EU partnership |(bbc__85080, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|We no see any bright '''future''', everywhere is still dark, no light. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__57, We didn't see any bright future; everywhere is still dark; there is no light.)}}
 
#: {{ux|dv|Well, bros, as a Warri boy now, di ting be sey di country , di country no g-..., e no get any better '''future''' for front because di way ting just dey, ting just dey anyhow. |(NST_cleaned__33156, __no translation__)}}
 
# amod-case (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Other para athlete too dey hope for better '''future''' |(bbc__79546, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Buhari give marching order to clear Apapa Kontris wey population go reduce in near '''future''' |(bbc__20911, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|My art dey show our culture and '''future''', and e be like say many young people dey feel am. |(bbc__4875, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|TI advice all candidates for next February election make dem gree to ban dis security votes and make lawmakers dey use strong eye dey look current and '''future''' budget. |(bbc__92874, __no translation__)}}
 
# conj-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Other ASUU don dey go on strike almost everi year since since di kontri return to democracy for 1999. Na to protect di '''future''' or education... |(bbc__79399, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mr Gauer talk say oga Macron sef don work for Nigeria before for dia embassy for Abuja so di '''future''' and and how di country go grow dey im mind. |(bbc__68263, __no translation__)}}
 
# case-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Senior politicians bin hold emergency meeting on Monday to talk about Zuma '''future'''. |(bbc__87935, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori say, one of wi naija twenty-one-year-old midfield player wey dey play, for MFM fc of Lagos, Sikiru Olatunbosun, don tok say, ein dream, na to play for Manchester united fc of England, for '''future'''. |(ja102__4941, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
* [[beta future|beta future]]
 
  
#: {{ux|dv|E say dia administration go focus to comot plenti almajiris dem from street and put dem for school so dat dem go get beta future. |(bbc__45403, __no translation__)}}
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|But tori be say, oyibo dem dey study di language and dey plan beta future for am sake of say dem believe say soon, di language go grow pass oda languages for Africa. |(bbc__23604, __no translation__)}}
+
* [[future husband]], [[future wife]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* course 0.63 144, relationship 0.63 221, idea 0.62 237, history 0.62 472, talent 0.61 91, choice 0.59 179, culture 0.59 286, continent 0.56 143, life 0.56 4299
+
* [[tomorrow]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* course 0.63 144, relationship 0.63 221, idea 0.62 237, history 0.62 472, talent 0.61 91, choice 0.59 179, culture 0.59 286, continent 0.56 143, life 0.56 4299
+
* [[past]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''future''

Latest revision as of 14:00, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English future

Pronunciation

  • fútʃɔ̀

Play Play

Noun

  • Time wey still dey front wey never happen.
  • Me, I know sey my future dey very bright.  — (I know I have a bright future.)
  • Wetin don pass, don pass my sister. Just face di future.  — (My sister, bygones are bygones. Face the future.)
  • Future go sweet for me and my guy once I fit just get belle.  — (A great future awaits my boyfriend and I once I am able to get pregnant.)

Adjective

  • Time wey still dey front wey never happen.
  • Di report contain 30 recommendations wey fit improve future elections.  — (bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve future elections.)


Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: future