future

Revision as of 12:53, 4 February 2021 by 102.89.3.48 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English future

Pronunciation

  • fútʃɔ̀


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 10
  • Frequency rank in NSC treebank: 719
  • Frequency in raw corpus: 298
  • Frequency rank in raw corpus: 995

Noun

  • Na time wey still dey front.
  • Me I know say my future dey very bright.  — (NSC_Legbeti_2021. I know I have a bright future.)
  • Wetin don pass, don pass my sister. Just face de future.  — (NSC_Legbeti_2021. Let the past go sister. Embrace the future.)
  • Di report contain 30 recommendations wey fit improve future elections.  — (bbc__51777. The report contain 30 recommendations likely to improve future elections.)

Adjective

  • Na time person dey eye wey never come yet.
  • Future go sweet for me and my guy once I fit just get belle.  — (NSC_Legbeti_2021. A great future awaits my guy and I once I am able to get pregnant.)
  • That young man future wey I dey see so bright.  — (NSC_Legbeti_2021. That youngman has a bright future ahead.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: time yet to come