future
Naija
Etymology
From: English future
Pronunciation
- fútʃɔ̀
Noun
- Na time wey still dey front.
- Me, I know sey my future dey very bright. — (NSC_Legbeti_2021, I know I have a bright future.)
- Wetin don pass, don pass my sister. Just face di future. — (NSC_Legbeti_2021, Bygones are bygones. Face the future.)
- Di report contain 30 recommendations wey fit improve future elections. — (bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve future elections.)
Adjective
- Na time person dey eye wey never come yet.
- Future go sweet for me and my guy once I fit just get belle. — (NSC_Legbeti_2021. A great future awaits my guy and I once I am able to get pregnant.)
- That young man future wey I dey see so bright. — (NSC_Legbeti_2021. That youngman has a bright future ahead.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: time yet to come