Difference between revisions of "future husband"

Line 11: Line 11:
 
===Noun (compound)===
 
===Noun (compound)===
 
* Na man wey person wan marry for [[future]].
 
* Na man wey person wan marry for [[future]].
:* {{ux|dv|Na my '''future husband''' you dey see so.|Egbokhare_2020. Meet my fiance’}}
+
:* {{ux|dv|Na my '''future husband''' you dey see so.|(Egbokhare_2020. Meet my fiance’)}}
 
:* {{ux|dv|Wetin you say my '''future husband''' do you sef?.|(NSC_Legbeti_2020. What is your complaint against my fiance’?)}}
 
:* {{ux|dv|Wetin you say my '''future husband''' do you sef?.|(NSC_Legbeti_2020. What is your complaint against my fiance’?)}}
:* {{ux|dv|That my '''future husband''' never know say I don born before o.|(NSC_Legbeti_2020. MY My fiance’ is yet to know that I already have a kid.}}
+
:* {{ux|dv|That my '''future husband''' never know say I don born before o.|(NSC_Legbeti_2020. My fiance’ is yet to know I have a kid already.)}}
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 13:10, 4 February 2021

Naija

Etymology

From: English future and husband

Pronunciation

  • fútʃɔ́hɔ̄sbànd


Noun (compound)

  • Na man wey person wan marry for future.
  • Na my future husband you dey see so.  — (Egbokhare_2020. Meet my fiance’)
  • Wetin you say my future husband do you sef?.  — (NSC_Legbeti_2020. What is your complaint against my fiance’?)
  • That my future husband never know say I don born before o.  — (NSC_Legbeti_2020. My fiance’ is yet to know I have a kid already.)

Antonyms

Translations

  • English: fiancé