future husband

Naija

Etymology

From: English future and husband

Pronunciation

  • fútʃɔ́hɔ̄sbànd


Noun (compound)

  • Na man wey person wan marry for future.
  • Na my future husband you dey see so.  — (Egbokhare_2020. Meet my fiance’)
  • Wetin you say my future husband do you sef?.  — (NSC_Legbeti_2020. What is your complaint against my fiance’?)
  • That my future husband never know say I don born before o.  — (NSC_Legbeti_2020. My fiance’ is yet to know I have a kid already.)

Antonyms

Translations

  • English: fiancé